Give me your loving, give me your Body
I get the money, your body cure my Konji
Give me your loving, give me your Body
Your body killing me, make I spray you My money
Give me your loving , make I show You my loving
Let me show you how I feel, make I Show you It feels
See I be giving good vibes, cause I wan Dey alright
Money always on my mind make I Jaiye lo, make I send no man
Give me that sweet loving
Shake your sexy body, me I like it When you redi
Cause e dey make me dey spend my Money
I dey go insane I dey far away
Give me your loving, give me your Body
I get the money, your body cure my Konji
Give me your loving, give me your Body
Your body killing me, make I spray you My money
Give me your loving , make I show You my loving
Let me show you how I feel, make I Show you I feel