Aye yi koma si fun enikan
Me like beans but life gave me rice
E still never clear na still black and white
They already left think I will never make things right aaa
Only god fit do am for me
I go go to jail ahi ahi ahi
Me no even pause ooo ohi aaa
Me want to throw party oohihi
Me like to party hard ahaha
Me want to throw party (Want to throw party)
Me like to party hard (Me like to party hard
You don't know ooo (You don't know ooo)
Life na yolo (Life na yolo)
Mami me just wanna be honest
Ama bad boy but I gaht no set
Hold my hands turn around make we dance
Mami tell dem make dem give me chance
For this game no pain no gain
BANANA again is a jam ooo
Only god fit do am for me
If I follow shortcut (Me go lost)
If I follow shortcut (Me go lost)
Me want to throw party oohihi
Me like to party hard ahaha
Me want to throw party (Want to throw party)
Me like to party hard (Me like to party hard
You don't know ooo (You don't know ooo)
Life na yolo (Life na yolo)