When we dey stay for Shagamu
We dey drink garri together
I Dey share your pains you dey Share my pains we dey wear one Jean together Ah
Shay you no remember again
Shay you no remember again
I'm entitled to your money o
I'm entitled to your money o
Funmi bi 10 Billion pere o
Make I tell you something you Don't know
Woman wey Dey barren fit to Carry belle
Psalm 49 no be me go tell you B'oshelo for Bible
At 29 even Jesus never make am for Bible
I'm entitled to your money o
I'm entitled to your money o
Funmi bi 10 Billion pere o