30 milly for your head oh
If I finish with you, you go beg oh
I nor go disappoint you baby
You know I run my race eeh
Fine boy wen nor get pimple
I know you like my dimple
Fine boy wen nor get pimple
I know you like my dimple
30 milly for your head oh
If I finish with you, you go beg oh
I nor go disappoint you baby
So we've been touching touching rocking all night
Together with my friends we popping all nice
We just wonna get Jaye loor
Fine boy wen nor get pimple
I know you like my dimple
Fine boy wen nor get pimple
I know you like my dimple