LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Steeze

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Where the money mofe gawu
Awon omo hoola balooo
Orobokibo lepa gawuu
Them ya werey pass maalu
Everytime i come outside
Them know say the boy dey swipe
All of them wan come my side
Na why them wan be my wife
Hun hun
Mon gbona
Mon gbona
Emi eyan governor
Governor
Emi de ti shomolo
Shomolo
And mon lati gbomolo
Gbomolo

Hun hun

Mon gbona
Mon gbona
Emi eyan governor
Governor
Emi de ti shomolo
Shomolo
And mon lati gbomolo
Gbomolo

Steeze
Say them girls them don dey come dey feel my steeze
Gat me working for the money where’s my cheese
And you no fit kill me for my mummy please
Don’t steal my peace

Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze

I do not need to wear designer for you to feel my steeze
I get drip doing it at ease
Money plenty e dey full my jean
I’m loving the way you dey whine am come put it on me
Bad girl with the louis v
I no get time are you in or in
Hun hun
Get get get down
I’m on a new level now
Eyes on the bag and ain’t gonna stop oh no no
Never gonna stop oh no no
Ye
Bam bam bira
Pray for forgiveness cus i’m a sinner
Guess who is coming for dinner
Gbedu go drop i swear them go feel am
I swear them go feel am

Steeze
Say them girls them don dey come dey feel my sneeze
Gat me working for the money where’s my cheese
And you no fit kill me for my mummy please
Don’t steal my peace

Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze
Steeze steeze steeze

WRITERS

Henry Ibok, Emenalo Onyekachi, Bashiru Adisa

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence