Another day, another grind
Na the money wey dey my mind
So they can see the glory shine
Steady stacking the dollars and pounds
Sotey the money full ground
Dem tell me mayor cool down (lai lai)
Only the money on my mind
I gotta build my mom a mansion
I no dey ever like to ration
I no dey ever chase, they want me
Because i'm always chasing money
My mama tell me make i find love
But i love it when the money pile up
Another day, another grind
Na the money wey dey my mind
So they can see the glory shine
Steady packing the dollars and pounds
Sotey the money full ground
Dem tell me mayor cool down (lai lai)
Ki lo fe ki lo kan mi kan hater
The money on my mind 24/7 gan
The money on my mind 24/7 gan
Another day, another grind
Na the money wey dey my mind
So they can see the glory shine
Steady stacking the dollars and pounds
Sotey the money full ground
Dem tell me mayor cool down (lai lai)