LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Stay

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Naa naa,
Naa naa.
Na the badman Cele.
Even though she's a baddie-bad,
She dey dey pray for me.
cll the bad things edey country,
She say she go dey for me
Oh no!

Call her night oh,
“Hi hi oh”.
Where my baby oh,
“Hi hi oh”.
Say, “My love no lie lie oh”.
“Baby look at me”,
Then I tell her, “Girl I go dey love you for life, I fall for you”,
“I go dey like you to see mommy oh”
But she say,
“Fire go fit to fit fall fall fall”,
Wey I tell her,
“Nobody go try, no!”

Say, “Do you want to go?”
She say, “no”
Why you feel so low?
You dey fear I'll go.
Baby do you want to go?
She say, “No”
Why you feel so low?
You dey fear I'll go.

But mese deɛ ɔmo bɛka biaa mentie, baby.
Only you go stay baby.
I give assurance say baby,
Only you go dey.
Say, “You will never go far away”,
No no!
Only you go stay baby.
I give assurance say baby,
Only you go dey.
Say, “You will never go far away”.
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go dey.
Ou-oh, Only you go dey.
(Only you go stay).
Only you go dey (mm).
(Only you go stay) (mmmm).
Only you go dey.
(Only you go stay).
Eeh only you go dey, ouoh ouooh.

Even though she's a baddie-bad,
She dey dey pray for me.
cll the bad things edey country,
She say she go dey for me,
Oh no!
She go dey church for me.

For life, I fall for you”.
“I go dey like you to see mommy oh”.
But she say
“Fire go fit to fit fall fall fall”
Wey I tell her
“Nobody go try, no!”

Say, “Do you want to go?”
She say, “no”
Why you feel so low?
You dey fear I'll go.
Baby do you want to go?
She say, “No”
Why you feel so low?
You dey fear I'll go.

But mese deɛ ɔmo bɛka biaa mentie, baby.
Only you go stay baby.
I give assurance say baby,
Only you go dey.
Say, “You will never go far away”,
No no!
Only you go stay baby.
I give assurance say baby,
Only you go dey.
Say, “You will never go far away”.
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go stay.
(Only you go dey).
Only you go dey
Ou-oh, Only you go dey.
(Only you go stay).
Only you go dey (mm).
(Only you go stay) (mmmm).
Only you go dey.
(Only you go stay).
Eeh only you go dey, ouoh ouooh.

WRITERS

JOEL OFORI BONSU, PETER ASARE BEDIAKO

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion