LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Change (feat. Dennayms)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E don tey
Say e don tay
E don tey
Say e don tay
Looking at my country
Ahh
I say tension e dey
(Tension e dey)
Looking at my people
Ahh
I say money no dey
(Money no dey)
Come dey talk anyhow
Dem go lock you away
Since when them born me
I never see the change
The change oh
The change oh
1960
My country oh
My people oh
Say one president
Is a due president
One governor
Is a due governor
Dem go chop and dey go
Embezzlement
Ahh
My people oh

Since 1960
(They say act we go act we go act we go act)
Since I be pikin
(They say act we go act we go act we go act)
Since 1960
(They say act we go act we go act we go act)
Since I be pikin
(They say act we go act we go act we go act)

Say no to violence
Say no to crime
Say no to police brutality
Say no to rape
We are the children
Children of this soil
It's high time we speak up
Black on black violence
E don dey so
People dem go dey kill us
And we come dey kill our selves too
How we go change am
Omo we gas improve
Steady steady showing that omege
We go fight too
You dey think of rape
Omo na taboo
No be woman cause am
You dey drag her to the bathroom
Na we go kill our selves
If we no act soon
Na so we dey worry
We pray no go be a part two

Since 1960
(They say act we go act we go act we go act)
Since I be pikin
(They say act we go act we go act we go act)
Since 1960
(They say act we go act we go act we go act)
Since I be pikin
(They say act we go act we go act we go act)

WRITERS

Bitrus Gadzama, Manuchim Solomon

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence