Errrr you wan dey ma body
Errrr Thunder thunder fire you
As anor get you nor dey for me
As adey br3 you nor dey for me
Now aget you want chop from me
Where you dey as adey fight for the money
Where you dey eyay as adey work for the money
Where you dey eyay as adey br3 for the money
So keep that same energy when I hit that bag yeah
And you call me brother man
But every time you see me den you start to dey hide
Yeah remember when I cried in the ghetto
Small food wey achop for ma konko
Now every night I'll be chilling in ma condo
As adey ball I'll be thanking Jah for life o
You tell me say me anor be your type oo
You see me looking fresh now you dey come oo
Now time go mese way3 late oo
Uhhhhhh uhhhhhh uhhhhh uhhhhh
Uhhhhhh uhhhhhh uhhhhh uhhhhh
Where you dey as adey fight for the money
Where you dey eyay as adey work for the money
Where you dey eyay as adey br3 for the money
As adey ebe just by grace
Ma paddy this life enor be race oo
So you for take your time oo
Relax then live your life oo
Live your life and do your own thing
What you dey do nor dey move me
What you dey do nor dey push me
What you dey do nor dey move me sef
Cuz as anor get you nor dey for me
As adey br3 you nor dey for me
Now aget you want chop from me
Where you dey as adey fight for the money
Where you dey eyay as adey work for the money
Where you dey eyay as adey br3 for the money