If to say man fit buy life
Nah only rich man fit survive
E no mean say all of us no dey strive
Many people are dancing through life
And others are crying through Life
And make the best out of life
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
As you dey scream Yolo, Yolo
I hope say you know oh oh oh
Say Yolo no be excuse to live for today
Come forget tomorrow no no
Cos' You only live once my brother
And you only die once too my brother
So make you live today like your very last day
Tomorrow fit no be your day my brother
One day nah one day you go meet your maker
Life no be all about lavida Loca
You only got one life to live
Nah true yarn so best believe
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
You already know sugarcane no be bamboo
Dem fit to look alike but Baileys no be kunu
At a time you suppose know say time no dey
24-Hours no dey reach again
We no go dey here forever
Live no be all about the paper my brother
Money nah here wey we meet am
Money nah here we go leave am
If to say man fit buy life
Nah only rich man fit survive
E no mean say all of us no dey strive
Many people are dancing through life
And other are crying through life
And make the best out of life
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Yolo, Yolo, Yolo, Yolo, Yolo
Live am well make yawa no dey