Some of you like to dey talk talk
Some of you like people sorrow
Put your only trust in the lord God
He will surely make all the way a
When I'm in the place of my stress
Na him way dey take all my pain eh
Only him I put all my soul o o o o
Every day I pray ye ye ye ye
Every time I pray ye ye ye ye
As I dey pray everyday everytime
Make person no put my matter for Head o for head o
As I dey pray everyday everytime
Make person no put my matter for Head o for head o
As I dey pray everyday everytime
Make person no put my matter for Head o for head o
People wan scatter my head eh
Hustle for night till the day eh
Putting me first gat me saying
Please please please please ah
Only my God know my bases
Life no start but I'm wasted
Gimme more drink let's get wasted
Cover ma life with your hands eh
Nobody know all my pain eh
Nobody talk to my face eh
Even my friends don dey gbas eh