Omoge too nice and sweet o
Gimme slow whine slow whine
You to dey form for me baby oh
I bin dey try tell you I'm daddy yo
Jogodo break it down for me now
Jogodo break it down for me now
Na you wey dey make man fool
You dey make one guy loose control
With you I go bless body and soul
Stay with me no dey use me cruise
The way you put it down on me
The way you put it down on me
No other nigga there but me
No other nigga there but me
See the first day I set my eyes on you
E dey do me like say you use juju
Baby girl see my love is true
Me I reason you and I love you too
All day all night I dey wait
Baby bring it on no delay
If na me to die on top I go craze
Me don dey love struck no delay
Talk to me talk to me girl
Shey na Gucci or na money
Baby tell me what you want from me
Anyway wey you whine am o baby whine for me
I no care how you whine am baby girl whine slowly
Oya whine for me yeah yeah
The way you put it down on me
The way you put it down on me
No other nigga there but me
No other nigga there but me
The way you put it down on me
No other nigga there but me
The way you put it down on me
I'm needing you all for me
Jogodo break it down for me now
Jogodo break it down for me now
Jogodo break it down for me now
Ye Kash Phat ma pa mi na o
Jogodo break it down for me now
Oh oh Julie ma pa mi na o