Open my heart lock am hmm hmm
Give you the key you run am hmm hmm
If I let you go yawa oh na yawa
If I ever let you go yawa oh na yawa
Never let you go oh no my Fiona
Like you go spend the night tonight
Your phone don dey ring again
Shey dem no see say rain dey fall
We can turn down the light no fight
Girl I no go give you yawa o oh no
If I let you go yawa oh na yawa
If I ever let you go yawa oh na yawa
Never let you go oh no my Fiona
If I let you go yawa o if I let you go na yawa
If I ever let you go yawa o if I let you go na yawa
Never let you go oh no my Fiona
Fiona Fiona you you you you you too fine oh oh oshey
Fiona Fiona you you you you you too fine oh oh oshey