LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

On the low (feat. HIGH M)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby je ka soro
Follow me go that koro
Me I just want kolobi your heart
You know how e go
Baby ma lo ma lera
If you want am je kin ma mo now
Kilode to ma n shako
Omo yè ma shako
Girl if na money you want I get am surplus
I go give you love as bonus
Girl you know yeah you know
Kowo mi ma yapa
Baby no dey gara
Bobo ka ma ro lo
Ka jo o o
Baby call me on the low
Wa ma for mi on the low
Ka ma gbadun on the low
On the low o on the low
Baby call me on the low
No dey dull me on the low
Ka ma gbadun on the low
On the low o on the low
On the low
As you can see me, me no get pressure
Make dem dey ask me 21 questions
I been dey starve but tonight I wan flex up
Your biggie back dey give many man tension
Dem been dey think sey we no sharp oh
Dem been dey talk we no say nothing
They flee the scene, when we dey march oh
Dem no fit stop my shine
Won ti man soro ju
Won tun fe pami
Won fe kin gbera
But Oluwa hear my prayers
You don reach your bus-top
Me my journey just start
No more faking
Na Me don busy now
No more breaking down
Too much steeze we on top oh
Baby call me on the low
Wa ma for mi on the low
Ka ma gbadun on the low
On the low o on the low
Baby call me on the low
No dey dull me on the low
Ka ma gbadun on the low
On the low o on the low

WRITERS

Ayomide Benson, Akintunde Richard, Idowu Kayode

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language