LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Aura 4 Aura

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Do not disturb

Cuz e no fit work

If u dey face 1 or 2

I Dey face 1 or 4

So I no wan dey involved

Cuz I no be Jesus ehh

Say if u get problem oooh

Make u call God


Na you know

All man for him self

Na who give up

na him fuck up

Na you know



Na you know

All man for him self

Na who give up

na him fuck up

Na you know



Aura for aura

Chicken for chicken

Backi for backi

Kala oooo ehhh



Aura for aura

Chicken for chicken

Backi for backi

Na give and take oooh ehhh





Hmmm dey play

Gobe

Love your neighbor as ur self oo

Dem say



Na really really bad habit

Me I no ti like that thing

The one wey I dey practice

Na kala United

( Kwechiri )



Na you know

All man for him self

Na who give up

na him fuck up

Na you know



Na you know

All man for him self

Na who give up

na him fuck up

Na you know



Aura for aura

Chicken for chicken

Backi for backi

Kala oooo ehhh



Aura for aura

Chicken for chicken

Backi for backi

Na give and take oooh ehhh

WRITERS

Agada Blessed Obotu, Portifar

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Coarse Language