LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Arming

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ójú àrí ṣùgbọ́n kò taji now
All I see no fit pay
Ṣùgbọ́n mi ò fẹ́ jẹ́ ìyà láyé
Kí n yà rítẹ́ mi ṣá oo
Ójú àrí ṣùgbọ́n kò taji now
Kọ́n má pe monkey ní lion
Ìyàn àbí ní beni ṣéṣán
Bínú mi má bà wá
Now I thank God addicted to Arming
That is my essence
I no dey find road oo
Anytime no way no way
I no delay it
That is my essence
Jolly doubling webbing
Help me printing your photo
By one thing I need branding your photo
Na your turn to see am milli pip
Na your turn to see your ability
Just go and pray
I pray to God every night and day
Make every blessings dey come my way
And for a long time I don wait
My pain sósó no fit take away
All the promise dem dey make àjẹ́
Dem no dey do anything
Dem say no dey anything dem say
And this no be final we the boss
We rocking all designer
Louis Vuitton
See ẹmí má ní ìjàyà
I be don
Àwọn ẹlẹ́nu ja wire fẹ́nu kò
Wẹ́tin you say I do
Wẹ́tin you dey talk
You no fit play me
I no be pawn
Ọlọ́run má jẹ́
See no be me lẹ́ má ride yeah
Blessings on me common right here
By the way kí ló ń fi mi wẹ
Wọ́n fẹ́ fi monkey wẹ lion
Whole time
I been pacing like stallion
My whole life
I been fighting in my head
Battle with demons wey dey fight me
I no need tell you how you take looseguard me

WRITERS

Arowosola Victor, Vindication Hezekiah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion