LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Emergency

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh yeah
You...
Aizbag
Bestkid giving them back to back
Shake your body, whine your body
Get ready to dance....
Chee...
Emergency
Baby girl you causing emergency
Anytime I see you Na emergency
See you're killing me softly
Causing emergency, emergency, emergency
Causing emergency, emergency, emergency
Bestkid...
Chee...
You too sweet o,you too fine o
You dey drive me crazy yeah yeah yeah yeah
You too bad o, you too hot o
You dey blow my mind yeah yeah yeah yeah
You're killing me softly softly yeah eh
You make me fall in love, in love, in love, in love, in love
Girl I'm feeling your backa
I wan come see your mama
You don scatter my dada
Girl I fit die for your matter o
Bumper to Bumper
I go follow you in any weather
Oh Lord have mercy
Baby have mercy
Emergency
Baby girl you causing emergency
Anytime I see you Na emergency
See you're killing me softly
Causing emergency, emergency, emergency
Causing emergency, emergency, emergency
Eyaa...
Chee
Anything you want, I'll give it to you
If you want something, I'll give you two
So many girls but Na you I choose o
Girl only you, Na you I choose
My heart dey beat kpokpodikpodikpo
Come make I tell you the Koko
You dey make me dey go low
I no wan dey here so low
Baby, Before I kpai o
Baby just look into my eyes and you go know say na you dey cause
Emergency
Baby girl you causing emergency
Anytime I see you Na emergency
See you're killing me softly
Causing emergency, emergency, emergency
Causing emergency, emergency, emergency
Whyte Magik

WRITERS

Emmanuel Ifeanyi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual