LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

La Vida Loca

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nobody Harder

Yh yh

Person wey know road
eno Dey stress mm
Make I Dey drop address
We no dey waste time
Onto the next
No fit sleep on my assets
Me ano be their mattress
My vibe sweet now you obsessed
Normally see the lifestyle check

Stack in my muller
Searching money like water
Afit drown inna the ocean
Nothing Dey sweet me pass
Lavi da loca
I put my trust in my dealer
(My dealer)


I no want Dey do like
I too sabi
Hennessy for body
What's gon be gon be
Roll up my Janes
Tryna find my peace
What I no fit do
I just Dey resist

Cause I just want
Dey my lane
Concentrate
No complain
I no send anybody
For my case
Give me space
I just want to Dey my lane
Ano send anybody oo
Anybody oo

No Dey care how you see me
Anyhow you want um
You know say I've been skimming
Now the stars don't align
Everything in order
Don't pull me back
My brother
I Dey pray for my own
My own
My own

Stack in my muller
Searching money like water
Afit drown inna the ocean
Nothing Dey sweet me pass
Lavi da loca
I put my trust in my dealer
(My dealer)



I no want Dey do like
I too sabi
Hennessy for body
What's gon be gon be
Roll up my Janes
Tryna find my peace
What I no fit do
I just Dey resist


Cause I just want
Dey my lane
Concentrate
No complain
I no send anybody
For my case
Give me space
I just want to Dey my lane
Ano send anybody oo
Anybody oo

WRITERS

Isaac Nii Yemo Odoi, Paul Debrah Afful, Gabriel Addo Mensah, Samuel Debrah Afful

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use