Plenty steeze and composure
Ano Dey raise my shoulder
That thing wey adey search
they know sey me I get the steeze and the composure
to all of them wey be full bad mind
when I dey gass see non ah them fit to come closer
na the grind wey dey make I rugged
now I dey shoot like rocket
see then when I had nobody
for the new school ebe me their father
no fit touch who the Lord don ordain
For one fact I don’t slack
For my side nobody backbite
Them no fit to legalize me
Everybody got a lifestyle to
I been living on the edge sometimes
But me I no Dey fear to fall off
I’m a rebel mensro nsuo nsro gya
You know say I be one man soldier
I been living on a symphony
I’m a rebel mensuro nsuo nsro gya
You know say I be one man soldier
WRITERS
DENZEL J FELTER, DERRICK OSEI, KELVIN OWUSU, WILLIAM MENSAH