chhhhh omoge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mo gbe boya mo ma dele ooo
Ehh! Girlie wey I jam for gbolo city don take me overboard oo with no pity
I was a good boy Omo mummy virgin Boy wey been no know nothing.
Omo your backa na community (ebelebe)
Your frontline no get pity
Your kind of humanity (ebelebe)
chhhhh omoge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mo gbe boya mo ma dele oo
chhhh ahhhhh omge Oti gbemi trabaye ooo
Yeee mogbe boya mo ma dele oooo
She said her name is Tiffany
Emigan Je m' appelle Big Danny
Baby biko gimme your number
Only you and I gat no other
Let me take you to my mummy oo (omidan)
Let me show you that I love you so (omidan)
Let me take you all around the world
Girlie wey I jam for gbolo city don take me overboard oo with no pity
I was a good boy Omo mummy virgin Boy wey been no know nothing.
Omo your backa na community (ebelebe)
Your frontline no get pity
Your kind of humanity (ebelebe)
chhhhh omoge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mo gbe boya mo ma dele oo
chhhh ahhhhh omge Oti gbemi trabaye ooo
Yeee mogbe boya mo ma dele oooo
What a special kind of girl
Na you wey me i want to love
Babe oh your love dey shack me pass pami oo girl I no go lie
Nwayi oma nne eziokwu na ijim orun
Let me take you to my mummy oo (omidan)
Let me show you that I love you so (omidan)
Let me take you all around the world
Girlie wey I jam for gbolo city don take me overboard oo with no pity
I was a good boy Omo mummy virgin Boy wey been no know nothing.
Omo your backa na community (ebelebe)
Your frontline no get pity
Your kind of humanity (ebelebe)
chhhhh omoge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mo gbe boya mo ma dele oo
chhhh ahhhhh omge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mogbe boya mo ma dele oooo
chhhhh omoge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mo gbe boya mo ma dele oo
chhhh ahhhhh omge Oti gbemi trabaye ooo
Ye mogbe boya mo ma dele oooo.