Listen to this music with an open mind
Face your business brother
Face your business sister
Face your business auntie
I no get time for your gossip
Ogbeni mind your business
Anything dem see dem go talk
Awon elenu maari maaso solo makinde
I dey put effort for work
Base on wetin man go chop
Rather contribute your own quarter
Nobody is perfect at all at all
Every aboki with him kettle
When you get your own yawa
Face your business brother
Face your business sister
Face your business auntie
I no get time for your gossip
Ogbeni mind your business
Omo eniyan lo so aye di ogun
Rather contribute your own quarter
Nobody is perfect lai lai
Every aboki with him kettle
When you get your own yawa
Face your business brother
Face your business sister
Face your business auntie
I no get time for your gossip
Ogbeni mind your business
If no positive contribution
I don't want your negative energy
Dem dey quarrel for the next compound
No tell me seh I been no tell you make you
I no care if you better pass me
No take your own worry my own