LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Emergency (feat. Awesome)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bigdreams D man ooooo say......Emergency Emergency dem n'ver See me coming Through
Emergency emergency dem n'ver See me coming thru
Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru

Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got
For you and I everything will be Alright

Shade my lover fine face like American, this girl too fine make Boys trip de commot Nika, na Once I follow up straight like a Sharp nigga, base on the fact say My ways self Are tactical, coz Normally boy too fresh sweet in The middle, broke boys de vex local Fawo no fit be eagle. Ogbeni love who you love and looseguide the rest, No go de Form Ajayi dey settle for less, I No wan Talk senior man I de on my lain, I De do bad Things de fear God like Omalay... aiy baby girl let me take You downtown, only Jah Bless you Can call me zlatan, I got grace you Gat grace you can see it's God's Plan, Together to mayami 2 Seconds yeah we can we can, Everyday grace and mercy de Follow me, devil de cry coz Almighty God dey shiloh me, Mama's dey vex because my Baby Girl dey cherry me and the Greatest 419 na abeg if you get 2k Borrow me
Dis is a case of Emergency, but Anyhow sha only Jah bless

Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru
Emergency emergency dem n'ver See me coming thru
Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru
Emergency emergency dem n'ver See me coming thru
Are you ready for the one
Ah one, two, three ah go
Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the Keys to the t
Things that I got
For you and I everything will be a
Alright

Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got
For you and I everything will be Alright
Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got
For you and I everything will be Alright
Ye ye ye ye
Bigdreams the man ooo say
(Ye, ye, ye, ye

WRITERS

OVOH Daniel, Daniel Awesome

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity