I be pulling up with no money
If I day lie make you ask mummy
I be trying to make this money
I day hustle on a daily oo
I pray to God for his blessings
Jah jehovah don change story ehh
Money come and we spend it
Thank God for my story ehh
I fit Tanana Tanana Tanana for my Mata oo
I fit Tanana Tanana Tanana for my Story

I fit Tanana Tanana Tanana for my Mata (for my mata oo)
I fit Tanana Tanana Tanana for my Story (for my story oo)
I fit Tanana Tanana Tanana for my Mata oo
I fit Tanana Tanana Tanana for my Story
I fit Tanana Tanana Tanana for my Mata ooo
I fit Tanana Tanana Tanana for my Story (for my story oo)
If I dy lie make you ask mummy