Me I don day hustle for long
And you know it wasn't easy at all
Where I came from ain't rossy at all
From D gutter we rise to d top
No need for waiting somebody
No need for waiting somebody
No need for waiting somebody
No need for waiting somebody
E don tay when I dy hustle oo
Make gutter carry me go oo
We've been doing dis for long
No way I'm gonna stop stop stop
No need for waiting somebody
No need for waiting somebody
No need for waiting somebody
Is another day is another day
Is a happy day is a happy day
Is another day is another day
Is a happy day is a happy day