They don't want badman to go far
I dey wonder when the thing go sup
Boys dey hustle, one day e go sup
I just wanna know what you telling me
So live your life forget all the jealousy
My nigga what you telling me
Aye bayrock pelu Aj lale friday
My nigga what you telling me
My nigga what you telling me
Make dem no reason your matter
Na one time you go jam mega wey go take
All the weight from your back
And if e no dey dem go tuama
Amma let them know this is my year
I just wanna know what you telling me
So live your life forget all the jealousy
My nigga what you telling me
Aye bayrock pelu Aj lale friday
My nigga what you telling me
My nigga what you telling me
My nigga what you telling me