LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jesus my brain won blow
Gbesoke, more, one more one more
Maxy
In a day
Funwonje
In a day

In a day, how many milli I spend in a day
How many cars I buy in a day
How many countries wey me I Dey travel enter
I Dey fvk shit up in a day
In a day
In a day
In a day
Uh, on your mark set let's get down
This your dance me I be learner o
From the back to side to the center o
To the center o
To the center o
Funwonje gbe mi debe
Oluwa lo ni label
Maxy don knack the koko
When I jump on the flow, it's a vibe and you know

Oya beere kojo
Omotena oya beere kojo
All my baby Oya beere kojo
All my baby Oya beere kojo oh ahh
Beere kojo
Omotena Oya beere kojo
Sunmo baby Oya beere kojo
Omotena Oya beere kojo oh ahh

We getting international, international baby I'm a superstar
Everybody get to know the "who" we are
Dem don dey pay to watch us like a movie in the cinema
Funwonje Funwon ni jo
Maxy daddy, billion dollar
Mole binu tewo
See as we dey knack beat like Mojo
Moti shayo Moti manyan
Moti wa on slow mo
In a day, I make plenty money
In a day
Buy you anything you want in a day
Make your friends dey shout kilode?
Kilode?

Uh, on your mark set let's get down
This your dance me I be learner o
From the back to side to the center o
To the center o
To the center o
Funwonje gbe mi debe
Oluwa lo ni label
Maxy don knack the koko
When I jump on the flow, it's a vibe and you know

Oya beere kojo
Omotena oya beere kojo
All my baby Oya beere kojo
All my baby Oya beere kojo oh ahh
Beere kojo
Omotena Oya beere kojo
Sunmo baby Oya beere kojo
Omotena Oya beere kojo oh ahh

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language