LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Needing You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The way you look when you are smiling
Oh my darling
You are so tempting
The way you moving your body
I can't help it
Baby ma pa mi
And when your body dey shake
I wan migrate
To come your place yeah
And make you no dey delay
To give me your low waist
Make you no let am dey waste
I am needing you
I am needing you
I am needing you
I am needing you
Needing your body
Needing your body
For this your backside
Money go burn
Money go burn
Money go money go
Money go burn
Money go burn ohh yeah
When wahala come
Me i no go run
I no go run
I dey with you till thy kingdom come
I no go run ehh
Shey na for Lagos
Of la la la la la la
Many girls wan nail us
Dem wan nail us
I dey jam dem for Quilox
Of la la la la la la
Nothing can separate us
Separate us
And when your body dey shake
I wan migrate
To come your place yeah
And make you no dey delay
To give me your low waist
Make you no let am dey waste
I am needing you
I am needing you
I am needing you
I am needing you
Needing your body
Needing your body
For this your backside
Money go burn
Money go burn
Money go money go
Money go burn
Money go burn ohh yeah
When wahala come
Me i no go run
I no go run
I dey with you till thy kingdom come
I no go run ohh yeah
For this your backside
Money go burn
Money go burn
Money go money go
Money go burn
Money go burn ohh yeah
When wahala come
Me i no go run
I no go run
I dey with you till thy kingdom come
I no go run ohh yeah

WRITERS

MARVELLOUS COSMAS, UNKNOWN UNKNOWN

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None