LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shine

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wetin man go do
Man must jogodo
Hmmmm

Jogodo
Jogodo
Jogodo
Jogodo
Man must jogodo

Vehnom no antidote oh no

I know you heard a likkle of the story
And you judged
I don’t blame you

Cause I no judge
Calamity calamity
Pa! Pa! Pa!
Took them unaware
Dem Dey sha sha shout

So tell me what you heard about me
You no talk
You keep me pending
Like e no work

Me I no send nobody
Kerewa oo
Yeah
And I no give no doggy
Ra ra o

So who put on the light

Me got a destiny to chase
So let me live my life

Flex so many days to get some peace of mind
Scary how it feels just to live to die o
Ehhh
So if you don’t mind
It takes a lot of working
And I’m doing it right
No man fit dull
No man fit deem my light
And I no need fight
My tomorrow bright ooo
Ehh eh
No ozed Dey here so
Wa wa wa wa wa wa. . .

Say because i be man
I must work for the kpa
So my family go chop chop chop.
But you no go know
All the things my eyes don see
E no fit talk talk talk
For the place where i dey
You should know that i can not be waiting
For this stage wey i dey
Time na money i can not be wasting

This is my life
Me i dey pray and grind
Say i suppose rise and shine
I no go let no anybody deem my light
So free your mind
From all the negative thing wey dey cease your shine
Man no fit kill the shine oh cos
Only Jah wey fit to give this shine oh


Jogodo
Jogodo
Jogodo
Jogodo
Man must jogodo

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence