Tomorrow come e go still hungry yo yo yo
But no bite the hand wey feed you now
Cos tomorrow you still need am oh yo yo
Brother make you wise oh wise oh
Be grateful for wetin you get for life oh
Brother make you wise oh wise oh
Be grateful for wetin you get for life oh
Be grateful for wetin you get oh ohhh
We get to live only one life ohh
Why you wan dey do wetin dem dey do
Dem nor born me and you together
But as you dey do and e work for you
Na person still do for you remember
But na the same air we dey breathe
Why you con dey do like say you too sabi oh
Na pikin wey belleful today
E go still hungry yo yo yo
No bite the hand wey feed you no
You go still need am oh yo yo
Brother make you wise oh wise oh
Be grateful for wetin you get oh
Thank God for wetin you get for life oh
Be grateful for wetin you get ohhh
Thank God for life oh ohh ohhh
Make you thank God for wetin you get for life oh
Thank God for wetin you get for life oh
Make you thank God for wetin you get for life oh
No bite the hand wet feed you now now now
Written by Ozedu Kingsley (Big Ozed)
Produced by Chechdaproducer