Omalicha all of them say you fine (you fine ooo) aswear down ano fit deny eeee (no fit deny), o yeh you shine you dey turn on my light (aah), you bring heaven to a Bad man (yeh) aaaah baby shey you no go leave me go
Humpty Dumpty (humpty dumpty) see i don fall, you dey carry my heart away adey form Davy Jones, aswear na only you only you den my mama ooo me I never go dey taya for your matter oh humpty dumptyyyyyyy,
Humpty Dumpty (hmmm humptydaaaaaaaa) see i don fall, (hmmm humptydaaaaaaaa) you dey carry my heart away (hmmm humptydaaaaaaaa) adey form Davy Jones, (tydaaaaaaaa) aswear na only you only you den my mama oo me l never go dey taya for your matter oh humpty dumpty.
Humptyty Dumpty tyty never ever say you go leave me please, you know everywhere I goo dey know you, Humpty;
(I give you security;) I give you security (in quality) all of it in quality and baby girl aswear I need nobody else for my vicinity and baby girl I give you security ooh all of it in quality ohhh I, need nobody for my vicinity lae because wetin you do lady e just dey mesmerize my mind u do me things i don't understand
Humpty Dumpty (humpty dumpty) see i don fall, you dey carry my heart away adey form Davy Jones, aswear na only you only you den my mama oh me I never go dey taya for your matter oh humpty dumptyyyyyyy,
Humpty Dumpty (hmmm humptydaaaaaaaa) see i don fall, (hmmm humptydaaaaaaaa) you dey carry my heart away (hmmm humptydaaaaaaaa) adey form Davy Jones, (tydaaaaaaaa) aswear na only you only you den my mama oh me l never go dey taya for your matter oh Humpty dumpty.
I swear na only you only you then my mama oo me I never go Dey taya for your matter oo Humpty Dumpty