So I need some Peace of mind
I need some peace of mind
Therapist I need some peace of mind
Cause a lot of things broke my heart (uh huh)
So I need some peace of mind I need
Therapist I need some piece of mine
Cause a lot of things broke my heart yeah yeah yeah
Cuz man no fit move some kind ways
Steady hustling chilling I'm on the right lane (right lane)
Life go teach you in some kind ways
Wey if you no strong e go throw you away
But man can't be blown away
Cuz anyhow e be I go rugged am my way
Life is a journey so I change my gear
Walking in the rain so you can't see my tears
Ohhh Lord I been drowning inside
Looking for peace not pride (not pride)
Sometimes I cry when nobody Dey my side
But I still dey rise and fight
Cuz I'm a f**kin warrior warrior Cuz I'm a f**kin warrior
So I need some Peace of mind I Need some peace of mind
Therapist I need some peace of mind
Cause a lot of things broke my heart (uh huh)
So I need some peace of mind I need
Therapist I need some piece of mine
Cause a lot of things broke my heart yeah yeah yeah
Dem no see the scars I dey carry
All the nights I cry nobody dey worry
Fake smiles just to hide my sorrow
But I still dey fight for a better tomorrow
Cut my circle make e small and tight
No be everybody fit share my light
Steady grinding I dey move with grace
Cuz Only God fit to judge my case
Ohhh Lord I been drowning inside (inside)
Looking for peace not pride
Sometimes I cry when nobody Dey my side
But I still dey rise and fight
Cuz I'm a f**kin warrior warrior warrior
So I need some Peace of mind
I need some peace of mind
Therapist I need some peace of mind
Cause a lot of things broke my heart (uh huh)
So I need some peace of mind I need
Therapist I need some piece of mine
Cause a lot of things broke my heart yeah yeah yeah