LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Make Una Dance

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Believers
Joshua Itete
3plethreat entertainment
Boy bims

Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , dance o , dance o
Make una dance o , make una dance o

Jo bi michael Jackson
(Yebo)
Gbedu to dun bi icing
(Yeba)
Make we rock this party
You know say this life na yolo
(yolo)
Madmoiselle
Baby mi
Oti kpe
Ti o ri mi
Give me loving sharply you know say this life na yolo (yolo)
Pemperempe my lover
Orekelewa you’re covered
Ma lo ma shako funmi
Baby you know I’m a superstar
Wo le mi gbomo gbomi
Shemi ti o male gbomo kpon
Baby come on , come on
Keep on dancing arike don’t stop

Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , dance o , dance o
Make una dance o , make una dance o

Ah move your body se
Bims alujo lon korin se
Only one life wey I get
I cannot come and kill myself
Make una dance o
Make una party o
Pour us more pami o
Eja ka lo shayo o

Dance, dance, dance and forget your sorrows
Make una dance o , make una dance o
Awon sweetie baby o them dey dance to our music
Make una dance o , make una dance

Yebo
Yeba
Make we rock this party
You know say this life na yolo
(yolo)
Madmoiselle
Baby mi
Oti kpe
Ti o ri mi
Give me loving sharply you know say this life na yolo (yolo)
Pemperempe my lover
Orekelewa you’re covered
Ma lo ma shako funmi
Baby you know I’m a superstar
Shemi ti o male gbomo kpon
Keep on dancing arike don’t stop

Ya ya
Ya ya

Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , make una dance o
Make una dance o , dance o , dance o
Make una dance o , make una dance o

Omoge dide
Ijo ti ya o
Ijo ti ya o
Ijo ya o

WRITERS

Ewa Cole, Olatunji Ewaoluwa, Isreal Lagbokun Olawale, jaypizzle

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence