After all the struggle for life
I no know I don dey reason am
Poverty fit make man turn to prisoner
From the east to the west I dey find signal
Coz no be person wey get two head dey live large
Tell me where the money dey man go burst am
Tinba lo lowo sa e ma rogo sha
If life is a bitch man no go still toast am
And I know broke days no dey last last last
Coz I know problem no dey last last last
And I know broke days no dey last last last
Coz I know problem no dey last last last
I know say dem dey beef on me
Say this life is not funny
Now I ride in foreign cars
I know hard days shall pass ahyahyah oh ahhh
Baba GOD awa omorede lati gbe ohun ebe wa soke si o
And I know broke days no dey last last last
Coz I know problem no dey last last last
And I know broke days no dey last last last
Coz I know problem no dey last last last