You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love
You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love
cnything you want (ah ha)
I can be your plug (uh yea)
If you need good loving Omo
I can be your plug (ahnn)
If na sexual healing baby
Omo just call on me, call on me, call on me (pree)
I go be your plug (ooooh)
You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love
You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love
I just got a taste of your love
I wanna waste all your love
But shey I no go gbes for your love
Cos people don dey craze for your love
There's space for your love
Is the trace of your love
If you go, how am goin replace all your love ?
Oh baby na you I want. (You nor know us)
You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love
You no go make me die for your love
You no go make me kpy for your love
You no go make me craze for your love
Shey you wan me to dey gbes for your love