I ride for my giggyz dawg
I slide for my giggyz dawg
I ride for my giggyz dawg
I slide for my giggyz dawg
cnything me do it for me own
cnd If you messing with my blood run
You know we run the city yea
cnd If you messing with my blood run
Carry everybody alone no danfo I be bus
cnything wey you want call
Carry the cross for the squad Lord
Still de dey wan crucify me for nothing like where is the love
Mandem dey hate cause a gigga be balling
Number dey busy the muller dey call me
cboli you nor know the story
Me and my giggyz we good for life
Long as I'm good they good for life
cllow me chop belle full my guy
I ride for my giggyz dawg
I slide for my giggyz dawg
I ride for my giggyz dawg
I slide for my giggyz dawg
Eh obob see we hear everything wey happen
Nor worry nor worry see we hear everything
See just take am easy nor worry
You nor understand we dey with you like this
You na normal guy wey you don hustle your thing
You nor understand you don you don try for yourself
You nor understand you don try for men sef
You don do things for us, you don shake our leg for area well well na shwuuuu
One person wan kor dey wan kor de say e wan de bring you down
Wetin dey wetin dey play see nor worry, just dey just dey do your thing,
You nor understand, everywhere good