Ahaha you know what time it Is oyehhh
Ahaha one step two step one step, two steps to the right to the left common
Ihe nwoke ji karia nwoke Ibe ya bu mmanwoke
My babe si n'anyi aman ku till nga awe bute ike
Mu nwe gbatuzie on my knees mee kpoba obinigwe
Mezie m nwa ana ayo eze ka m'si na nwata buru ike
K way oluwa biko zim the best way
Nnam ekwena ka my babe baye high way
Ihe eji ama dike by oge mberede
Ka ma osikaliam n'ike nwanne njewe odumeje
Ahh asa mpete nwanyi oma ahaa
Go make money and marry me
Go make money and marry me yehe
Omoh fine bobo for my hood oh
You dey live with that fine guy aboy oh
Yet, you go wear him boxers
You go wear him eye glass
You go still dey handicap
Enter different kind bus, snatch people they hand purse
You say you wan turn big guy overnight oh
You know life e no just balance
Make you try dey work hard
Make your people feel proud
Make you come make me bride
Make you stop dey wear rags
No turn yourself to fangs
Go make money and marry me
Go make money and marry me yehe
You too like money asa biko noro tene
You see that money we go make am nne biakene
Hapu ndi asiri biko k'anyi jebee
Mua choro ego, me I want money
Bobo go make money make you come marry
No be everyday we go dey chop garri
I be celeb baby no be dull bodi
I go make money you go make money
When the rubber show you go see jolly
So my baby biko calm down no worry
When the time go reach I go come for you say
Go make money and marry me
Go make money and marry me yehe
Ehh nne gbatu kene naa ikana Ikana agba speed naa gbatuo nu naa
Amakwa m Ihe nji akporu gi now okwa maka echi
Ina ha akomu now okwa maka echi ka Ihe banyeru mu na gi naa
Get out I go change my undies ah ah
Bar woman biko weta kwuo ru m more wine
Nmanyia akazi mma karia iha anyi na ekwu naa