You too much for me yeah eh eh
E don do am E don do am E don do am for me yeah
E don do am E don do am E don do am for me yeah
When some people say I no go make am
Them no know say Jahova na my omega
E see me through the stormy weather
See me now for my pocket so much chedah
I say you no be my God why you dey pray make I fail e ay!
But my God dey by side everyday and night I dey pray say
Like me make them fit to chop proper
Thank you for my son and daughter
Na you I praise I no praise no other
If no be you where I for dey
My landlord for use me play
I gat my own house and my private plane
Jahova you too much for me I no fit shout oh
You fulfilled my destiny take my offerings I dey beg oh I dey beg oh
Cause am not worthy worthy
cm a sinner I no holy holy
Do for my neighbour as you do for me
Shower me with your blessings constantly
cgam' ekene ya kene ya kene ya kene ya kene ya chukwu nnam eh
cgam' ekene ya kene ya kene ya kene ya kene ya
Wetin you don dey do for me Chineke Nna e don plenty
if I begin dey count e don pass twenty
Upon all the bad things wey me dey do
cny business I put hand just dey go through
cmarom ebe Ege si bi do e bi do
Wi ne nye Chineke nna nenu etuto
Chai my guy we don dey move forward
No be by power but by the grace of God
No be small thing that's why you see me dey shout
Nowadays munwa neweyezikwa too much mouth
Ha na kpom shows east west north and south
Kpam Eze Mc Loph definite no doubt
Everyday nga ne nyegi sadaka
Oweri ifenmadu geme nuuwa kusi akaraka
So zam' Ki ifi nyerum dikta nakam
Thats why mu'na black ne' mekwa this jam
E don do am for me yeahhh
E don do am for me yeah eh
Thank you Lord for my son and daughter