Fi makpɔ tsi le ahano, that be where I go be
Man dey grow, no time to waste
Nobody else go run my race
So I'm working to get it together, fuck whoever
I no dey feel no pressure
If you dey your zone then you go see say life dey bee, ibe true say life dey bee

The price of another man ein happiness no go be my own (never)
If it sure for you do am and just leave me alone (do am)
I dey my own path, kpɔ tɔwò gbɔ follow your own (tii)
No dey whine me say advice l, I no dey like your tone (ɖo to)
Ne meɖae eye wògblẽ hã, nye ŋutɔe ɖu ge (chop am)
Me lɔ̃ fã, nye vivisese kple vevesese (live am)
I take it all in good faith
No debate, I go do as I please till I reach heaven's gate
M'aɖeke menya etsɔ me o, don't go acting like you do
You no want the best for me more than I do
I'm impervious to your fanfooling
If it go stress me, I go ghost and you can't blame me
There's no reward for suffering
Make nobody poke holes in your ambition
Fi makpɔ tsi le ahano, that be where I go be
Man dey grow, no time to waste
Nobody else go run my race
So I'm working to get it together, fuck whoever
I no dey feel no pressure
If you dey your zone then you go see say life dey bee, ibe true say life dey bee
Fi makpɔ tsi le ahano, that be where I go be
Man dey grow, no time to waste
Nobody else go run my race
So I'm working to get it together, fuck whoever
I no dey feel no pressure
If you dey your zone then you go see say life dey bee, ibe true say life dey bee
Me nye ɖevi kpɔ va yi but I'm grown now
Then I dey see things different but I change how
I dey see some things cos I learn something
Be agbe ya me míele a, ame sia ame kple etɔe
No be true say so it dey, ibe lie dem dey loi
Focus on yourself, focus on your joy
Long as you no dey hurt nobody then it be valid
Efutɔwo menye Mawu o, we for chop them like salad
It's been a long time coming
I no fit stop fuck when I'm coming
Whatever man go talk, me deɛ, ɛnhaw me
I dey one side jamming to Bob market's jamming
How I go move my happiness to a later date
That be risky, it fit become too late
Ibe true say we all go die some day
Till then I go do am my way