Another Gbedu wey go burst your brain o
Lemme tell you something oh
Your body carry load oh omoge oh
Be like sey I don Dey Jonz oh
Nibi moma je gbese for you
Tell me I no go price am o yeh
Baby girly no go japa o wa wa
Omoge moti je gbese for you you you
I don’t care what you crave for
I don’t care what you need though
Come closer make I spray you my money
Sey! How much be your body
Tell me I no go price am o yeh
Baby girly no go japa o wa wa
Omoge moti je gbese for you you you