Without you am monstrous, girl ask no question ooo u be my own potion
Gimme gimme sweet sweet potion ill give u that sweet love potion
When I look at u girl all i see is my reflection oooooh ooooh oooh ohhhh
Every time u dey wine, u dey make me mad as i step into the club i dey feel u dance
Every day anyhow i dey feel u dance
Baby girl u dey burst my brain
I don't know u dey make me insane
I don't know really girl what up with u
Baby girl you are my option my sweet girl without impression
I no fit come bow with tension I no fit come bow with tension ohhhh
Baby come jo jo jo, Baby don't go go go
Spend my money on you alone, Spend my money on you alone
Without you am monstrous, girl ask no question ooo u be my own potion
Gimme gimme sweet sweet potion i'll give u that sweet love potion