Them Plenty way eyes don see
Hustle everyday no dey sleep
Tell them say me have been coming from the street
I dey for the street like ade
Nah onah Dey tell me say make i no dey
Nah onah tell you tell you
Omo yen fine kode kin she hookup
Do me 360 O tun washe U turn
Fuck with my vibe omo ele toni touch
I no dy mind but I come for the tho
Mabimi Soro ti ko'n ba shoro owo
Eni Ko farabale ko ma pariwo
I dy come pelu para egun ati mariwo
Wetin you carry e dy mk man vex
Pull up ninu camaro padi mi wonu benz
Bolanle sef she don come for the check
Mio gbo mio gba kode sha malobe ! One time
When the money no dey ooh
I see that shawly for the club
I see that shawly for the club