LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Carry me go

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
Blewiz don come again
Blewiz is here again again again again
See your love dey sweet pass sugar Cain'
Without your love ino fit rain
He be like say you dey flog me Cain
Every night every night
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go Oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
Girl I respect you
That's why I dey for you
And I promise girl
To stand by you
I won't hurt you
Never let them touch you
Everytime I Dey call on you
Girl ino go lie
Say nah you l like
Every day I want you by my side
Girl ino go lie
Say nah you l like
Every day I want you in my life
See your love Dey carry me go
He be like say water wan Dey carry
Me go oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
Girl am calling
Why you dey ignore me
Cause am failing am failing am failing
Now you wan me down
Cause am so tight
All because am sticking to your love
You gat me searching
Finally I found you
And ino hurt you
Now you wan me down
And go tight
All because am sticking to your love love love
See your love dey sweet pass sugar Cain'
With out your love ino fit rain
He be like say you dey flog me Cain
Every night every night
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry
Go oh
Special kind of feeling l gat for you
This kind feelings am giving you
You know you know you know
You know you know you know
Why you come dey hurry
Girl am so honey
Baby girl just put it on a low
No Dey show
No let them know
You know you know you know ohhh
Girl ino lie
Say nah you I like
Every day I want you by my side
Girl ino go lie
Say nah you l like
Every day I want you in my life
See your love dey sweet pass
Sugar Cain
Without your love ino fit rain
He be like say you dey flog me Cain
Every night every night
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
See your love dey carry me go
He be like say water wan dey carry go
Oh
Carry me go o
Carry me go oh
Carry me go ooh

WRITERS

Afinjuomo Blessing

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence