La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash
I no know o where to go go
Hmmm oh no where to go go
I say na who be that nigga
way Dh make mouth like that
Call on my Niggas them go pull up without
wasting no time "achu ku ku ku ku
No make noise e go cause quarter
Where is my babe i don dey craze
I don get lapash comot my face
Look at my face,look at my face
I don dey para,I no dey play
La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash
La la lapash la la lapash