Mo fr sare gba Wo Lo maley
Party like everyday holiday
Na who go help me sort my bills
All my niggas I'm in debt
Na who go help me sort my bills
All my niggas I'm in debt
Pull up with the gang outside
They said I've been sleeping for too
Long but nigga am back online
Them say i dey hold Palmpay my nigga
When I come online come online
Moja ye foreign, i pull up in a foreign
Anytime i come up the girls them love
I dey hold Palmpay I dey hold Palmpay
But i dey ball all day i dey ball all day
Mi okin fa ke konri Mi okin fa ke konri
Na who go help me sort my bills
All my niggas I'm in debt
Pass me d kpo pass me d ganga
Scatter d floor oya nah mk we enter
Then I'll see you guys later
Boys out there wonti fa kanaku
Agbawo ni won seh awon eleyi gara ku
Woni pe afo loke bi eni wo parachute
Fiwon sile kode je koma wu
Kowoshatiwole ki de ma bomb kidema hustle lor
Won'ki so fun omo warey koto shishe kotowa buckle up
Gbe henessy wole gan pelu martel
She tell me say she no go kiss and tell
Bad girl lomo yi gan de maje
Even me sef I go show u pepper
Mo fr sare gba Wo Lo maley
Party like everyday holiday
We use palm pay popping bottles
Nah me Dey fire her kumpe
WRITERS
Ebo Emmanuel, Alade Olayinka, Feyijimi Maclean, Blessing Afinjuomo