May we never ever go astray
Everyday I Dey pray for grace
As I Dey work I Dey find my bread
And if you know where we coming from
Say you no go pray make we fail
Say you no go pray make we fall
And if you try say na for your pocket o
I gats carry my body Omo ope Gbera
I flow so fluid I be like water o
On a fast lane I check my meter
See I get many many things
Many many things wey me wan do
Many many place wey me wan go
You see the success is personal
Many many things wey me wan do
Many many place wey me wan go
You see the success is personal
Everyday like my life on line
Everyday I Dey pray for signs
And I go always Dey on top o
Two pick last card check up
Pray for blessings non stop
E don turn soundtrack to my life
Say me I no fit to fuck up o
Put everything into every song
The sound and melody Dey turn me on
You’re not a fan I’m sorry then I’m sorry gan
Your girlfriends Dey find me gan
Make you no Dey bring bad energy near me
Cause you no Dey see wetin me I Dey see
Nobody wey no get him story
And one day I know e go be
Thank God say we fit sip Hennessy
See I get many many things
Many many things wey me wan do
Many many place wey me wan go
You see the success is personal
Many many things wey me wan do
Many many place wey me wan go
You see the success is personal