I no fit shouti oo I no fi kill myself
I no wan trouble oo de carry go abeg
You see this life oo na only one we get
So no go try me oo I swear you won't forget
Jor oo joor oo na beg I de beg oo
Before e go red oo padi use your head oo
Jor oo joor oo na beg I de beg oo
Before e go red oo padi use your head ahan
E se jeje ema ma lor be (Yeah)
E se jeje ema ma lor be (You no want this problems o)
E se jeje ema ma lor be (You no want this trouble o)
E se jeje ema ma lor be (Yeah eh ahan)
E se jeje ema ma lor be (You no want this trouble o)
E se jeje ema ma lor be (Yeah eh ahan)
And them start to de hate when I get money
Na the ones we de close be your enemies
And na them be the ones wey de gum body
I don't care what they say cos na them sabi
I just wan happy where the Hennessy
Oya shake body no de strong body
Make you move body to the melody
Oya whine for me give me energy
Jor oo jijo jor oo jijo jor oo jijo jor oo jijo