Dem no fii stand me mo sare
Say we dey buss down ogo Halle
Dem no fii match my energy
No loose guard show no tendency
To ba be be ju you go learn lesson
This kind thing say na Miracle
Puff puff pass baby ko le dun
This kind life baby olewu
Dem no fii match my energy
No loose guard show no tendency
To ba be be ju you go learn lesson
Wetin man go do ooo ( omo na to shayo plenty)
I no fii dey reason (shayo plenty)
Action and efisy (shayo plenty)
Eyan dj frizzy gan ni oooo ( Shayo plenty)
Say me I want to shayo plenty
Me need a shot of Ogogoro
To take away all my pain and worries
Ko Kanye, tor’o ti pe ti mo sa ni le
Orin mo fe ko bi adekunle
But they say if I do, mo ti wonu aye
They want make I turn lawyer
Turn me against my own brother
Wetin I dey reason go far
Wetin I dey reason go far
How to become a global star
Tell me how I go buy Range Rover
So me I want to shayo plenty
Wetin man go do ooo ( omo na to shayo plenty)
I no fii dey reason (shayo plenty)
Action and efisy (shayo plenty)
Eyan dj frizzy gan ni oooo ( Shayo plenty)