B-M-S yeah Dumebi say she won fumble
I tell her say come make we mingle
Every other day we go Dey o
Because I got my hands on the hustle
Odoyewu follow me down to my hood
So many many girls won give me drink
But na u na get the juice No carry my heart play
Me and my gees we Dey come for replay
Never never feel say I Dey fake the game
Dumebi you go come to my hood eeh
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood (yeh)
She say give me base Then I give her baseline
And I don tell u say me I no Dey fake am
Me and my guys we Dey come for the same time
Even me and Dumebi we come from the same town
Like the other day wen we Dey Dey oo
We go run we go come from the hood eh
Soft like Yagi she Dey concentrate
From Miami she Dey make man craze
Dumebi buy Bugatti I be fresh boy from Yagi
(You are welcome to my room)
(Girl I go shift your womb)
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
(Follow me down to my hood eh)
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
Odoyewu follow me down to my hood
(Follow me down to my hood eh)
Odoyewu follow me down to my hood
(Follow me down to my hood eh)