LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Still in Love (Fine Lady)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Say baby no dey form I no youreyou're feeling me
We never talk for days oh girl I'm feeling it
Oh baby girl you know your body killing me
I hope say you never start to dey gumbody

Fine lady oh oh oh
Fine lady, come and see my fine lady oh oh oh
My baby, help me see my fine lady oh oh oh
My baby, oredipe my fine lady oh oh oh uh oh oh
Come and see my fine lady
Fine lady oh, tell her make she call Bobby oh
Say make she no leave me
Help me see my fine lady oh oh oh
Oh baby, abegi see my fine lady oh

Nkan be nkan be oh
A baby girl got me feeling like say we don end oh
Way you never text me sef never text everybody vex oh
Eh stop going far why you going far me I wanna tell you
Many things ko je remember no
Say we dey mental crazy in love oh
Ko je remember jo we been loving for like 6 years baby remember jo
You tell me Bobby this our love oh say it will never stop
Oh oh oh oh ehh

Holla holla holla you know say we dem boys
Holla holla holla so leave them other boys
Holla holla holla it's only you no choice
Holla holla holla oh I'm missing your voice
Oh oh oh eh
Baby mi
Ye e ye ye ye ye ye ohh
Eh call my phone oh oh oh oh
Say baby don't leave me no no no

WRITERS

Bobby Komolafe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Abuse and Violence