Pastor pikin don carry bele for Mallam Mugabe
Babalawo wey sell dey sell e jazz Don turn evangelist
Olosho wey don get HIV prefer the raw thing
Nor be to dey look who get grace
So many tinz Wey dey happen
I no fit talk wetin my I see
The Government's not normal
Economy Mafo Problem over
The Government's not normal
Economy Mafo Problem over
Yeah yeah the thing go dey
Thing go dey thing go dey
The Government's don hmm hmm
Economy Mafo Problem over
The Government's not normal
Economy Mafo Problem over
Yeah yeah the thing go dey
Thing go dey thing go dey
Yeah yeah the thing go dey